Neither brother Shaggi nor Smo lionis ready for aunty shaggi’s irrelevant question today, they just attacked her like hyenas.
Download watch and share below:
View this post on Instagram If you know this aunty shaggi, make una warn am oooo, i go tell my boys make dem no give her chance to come interview me again ooo, she dey always ask only mumu questions ….i go just do like say today own no happen sha because oyinbo say " patience is a epileptic correction mindful dejavu " TAINK YOU Reporter @AuntyShaggi Boy: @smo_lion Music: RIDER By: @odumahook #Brodashaggi #oyinbosay #tainkyou #shaggination #oyahitmeA post shared by S A M U E L . A . P E R R Y (@brodashaggi) on Sep 14, 2018 at 4:01pm PDT
If you know this aunty shaggi, make una warn am oooo, i go tell my boys make dem no give her chance to come interview me again ooo, she dey always ask only mumu questions ….i go just do like say today own no happen sha because oyinbo say " patience is a epileptic correction mindful dejavu " TAINK YOU Reporter @AuntyShaggi Boy: @smo_lion Music: RIDER By: @odumahook #Brodashaggi #oyinbosay #tainkyou #shaggination #oyahitme
A post shared by S A M U E L . A . P E R R Y (@brodashaggi) on Sep 14, 2018 at 4:01pm PDT
Notify me of follow-up comments by email.
Notify me of new posts by email.
Δ
This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.